CJN to swear in 23 Federal High Court judges

cjn

Another swear in wey no go solve our problem for this country. Na wetin CJN fit think be this?  

The judges wey dem don swear In before now wetin them do.

This country sha.

Who is vetting the integrity of those judges? 

Shey CJN wey be criminal  na him go con swear in judges that’ll be just after the betterment of this country??

This swear In will finally bring end to justice in Nigeria for the comman man.

I laugh 



Post a Comment

Previous Post Next Post